Tenny Eddy feat. Mwuana Lyrics
"Komaro"

4.4 / 5
9 reviewers
Do you like this song?
(click stars to rate)
save!
my lyricsbox
They call me Tenny Eddy ( Steady Wave Boy)

See ah sexy ladies
When me pull up in ah club one time
Boy know say me not wack

The girl them fit like up
The things wey me do this time

Them feeling, Feeling my style

See my Gold chain
Dripping in the club

And all the girls
Them dey call my name

Them dey say the boy is too fresh oh
Them dey feeling my swag tonight

Your body Joo Komaro
Whine pon the rhythm go low yeah

I wanna get to know you baby Girl i wonder where you from
See dem girls dem a talk
We fill up di place every time i come do my thing
Many People come from far
No time to be lazy
No time to link up bada ye
Girl you know that tonight's gone be crazy
Its a vibe No money can't but it
(Nono!)
Every time i step inna di club
Dem boy watching how they coming to approach me now/
All i wanna do is show you love
Wine pon di riddim go low dance close to me now/
I wanna get to know you baby Girl i wonder where you from/
(Tell me where you from)
I wanna get to know you baby Girl
Come gimmie some.

Your body Joo Komaro
Whine pon the rhythm go low yeah

Two little black bird

Sitting on the wall
One name Peter and Paul

The girl so nice
And walk up to her
Me tell her say
Sexy girl where you coming

Give me your phone number
She come dey style for me ooo

She never know say the boy get money ooo

Every single day
she dey call my phone
When she see me on the TV
She dey love my style

Yo yooo
Like say ohh nanananan

All the girls them go low

Sexy ladies
When me pull up in ah club one time

Your body Joo Komaro
Whine pon the rhythm go low yeah
Your body Joo