Rexxie feat. Oxlade Lyrics
"Frenemies"

4.0 / 5
2 reviewers
Do you like this song?
(click stars to rate)
save!
my lyricsbox
Ayy Oxlade baby (Yo)

Roro ri na ayy ayy ayy
Ara ra ra ra ra
Roro ro ro ra (Yo Rexxie pon this one)
Roro ri na ayy ayy ayy
Ara ra ra ra ra (Yeah)
Roro ro ro ra (Yeah yo oh yeah)

K'oma pesi I see
I see lot of enemies
Dem wanna take my place
Dem wanna hold me down
Motherfuckers dem be smiling at me bomboclaat
I see (l see)
I see lot of enemies
Dem wanna hold me down
Some of dem backstabbing
And at the same time be smiling at you
Brother me I no go no where (See)
Oluwa dey for me (So)
I no dey fear nobody (Zero)
I no dey push any style to the fall (Oh oh zero)
Me I no go no where (See)
I go dey double up (Gbosa)
I go bop and tall (Zero)
Yeah ooh (oh oh zero)

Shebi na me be that Lere boy
Wey no get level (Wey no get level)
Now I dey pop on TV
You dey fear devil (You dey fear devil)
You no go see heaven
I promise you level (Level)
Cause every sinner man go die (You no go see heaven)

Omo you no fit reach us
Shebi normally (Shebi normally)
And me I shock everybody
Like ah pandemic oh (Like ah pandemic oh)
I dey work I dey pray (I dey pray)
To me and grace (And grace)
Still give me ginger to dey drop gbedu

Roro ri na ayy ayy ayy
Ara ra ra ra ra
Roro ro ro ra (Shebi na me be that Lere boy wey no get level)
Roro ri na ayy ayy ayy
Ara ra ra ra-ra
Roro ro ro ra (Yeah yo oh yeah)
(Lere boy wey no get level)

K'oma pesi I see (I see)
I see lot of enemies (Enemies)
Dem wanna take my place
Dem wanna hold me down
Motherfuckers dem be smiling at me bomboclaat
I see (I see)
I see lot of enemies
Dem wanna hold me down
Some of dem backstabbing
And at the same time be smiling at you
Brother me I no go no where (See)
Oluwa dey for me (So)
I no dey fear nobody (Zero)
I no dey push any style to the fall (Oh oh zero)
Me I no go no where (See)
I go dey double up (Gbosa)
I go bop and tall (Zero)
Rexxie Rexxie ni oh (Oh oh zero)

See me I pray for my mama and I pray for my brother
And I pray for my nephew and I pray for my father
Pray for the people wey dey wish me well
And if you no like me ogbeni (Ogbeni go to hell oh)
Pray for my family I pray for the ones
Wey mean a lot to me
And the ones wey make me waka dada (Make me waka dada)
Oh ah oh na

Me I get whole niggas for my side
And if you still dey fear
You go dey get one side
Me I get this feeling wey dey dey one kind
Wey dey dey one kind